Anita Joseph to admirers
Goodluck but....
yori yori | my-villa (United Kingdom) | 7/2/2009 10:18:00 AM
Every nigerian now is either an actor/actress or a musician,even nowadays they do the TWO!!haha...Anyways i wish Anita goodluck and hope ur album cum video makes sense otherwise we go YAB U FINISH FOR HERE!!
tru tok
saheed | peckham-london (Ireland) | 7/2/2009 2:08:00 PM
yori yori na tru u tok jare.....all of dem want 2 be actor/actres or musician....i bey make d music make sence ooooo..
saheed
yori yori | my-villa (United Kingdom) | 7/2/2009 10:08:00 PM
Thanx saheed.U know say na u be the BABA for here.Anyways hope u dey chill for peckham...Peace!!
thanks
saheed | peckham-london (Ireland) | 7/3/2009 11:52:00 AM
na u beko..thanks yori i de chill 4 here ooo...peckham na lagos face 2 now...one loveee..
na u know
person | stavanger-norway (Norway) | 7/2/2009 6:12:00 PM
make una leave dem alone even for hoollywood dem too dey sing or act nigeria own no be first,see Beyonce,jenife,foxx etc
ANITA NAKED?
CHOVWE OGBE | KÖLN-GERMANY (Germany) | 7/4/2009 12:49:00 AM
Anita na blouse you were so or na gown?Remain small make your breast open.E for better if to say you waka naked for street!
sweet girl
walters | Bruxelles-Belgium (Belgium) | 7/8/2009 2:12:00 AM
Gosh this girl looks sweet in the photo she is so hot all the other nigerian girl suck. ken some badi gimme hher contact?

