How to Know If You Are Fooling Yourself (Strictly Naija)

By Samod Biobaku - Nigeriafilms.com

6/17/2012 4:20:45 AM -

If you're in Nigeria or you have the Nigerian blood running in your veins, kindly read this. If you find yourself doing any of the things listed below, then surely...

U dey do opening prayer 4 Night Club.
- Na God go slap ur mouth.

U come back from dubai dey form British accent.
- Na rat go chop ur mouth

U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss.
- 4 where na.....mumu

U dey add water to egg say e go plenty when u fry am.
- Why u no add yeast join am....olodo.

U no go university, and u dey find ur name for NYSC posting.
- Na yeye dey worri u.

House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher
- Hahahahaha....u don die.

U de say Terry G's music dey inspire u
- unto which level!! madness

U carry candle dey look for where fuel dey smell from.
- continue u go soon see am

U call MTN to tell dem sey ur free browsing has stopped working.
- Lolzzzzzzzzz... ..mad man

When pastor talk say 'Do something crazy for the Lord' u come carry church offering run
- na who wan chase u?.....

Click the link below to go to...

I am not desperate to marry.I believe that God's time is the best

STATEMENT FROM MR FEMI OTEDOLA FOLLOWING THE HOUSE OF REPRESENTATIVES DELIBERATIONS ON THE BRIBERY SCANDAL TODAY

[PICTURES] Nigerian Singer Justina Survives Car Accident In Germany

Popular Nigerian Musician Deported From UK Over Fraud

When Kate Henshaw Raised Higher

WHO IS AFTER FELIX DUKE?